album cover
Full Chicken
15,011
World
Full Chicken was released on May 20, 2022 by Magichands Music as a part of the album Full Chicken - Single
album cover
Release DateMay 20, 2022
LabelMagichands Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Brain Jotter
Brain Jotter
Songwriter

Lyrics

Watin dy worry this wan
Which wan be true love is not about physical appearance it's of the heart
Watin concern me and your papa shey your heart dey shake nii
Abi your heart wan dy romantic
Oga get out watin dy do this wan
Watin dey do this wan, which wan be you dont have sex on the first date
Shay you no chop shawarma for the first date
Oga off pant for me jor
Wetin dey do this one
They never marry you you dey call me side chick
Well-done full chicken
You no get yansh you dey form bad bitch
Normal witch
The light at the end of the tunnel they don cut am
Horse of coat of arms they don sell am
He promised to stand by you he don sit down
Man wey dey pursue him dreams dey don catch am
They never marry you you dey call me side chick
Well-done full chicken
You no get yansh you dey form bad bitch
Normal witch
The light at the end of the tunnel they don cut am
Horse of coat of arms they don sell am
He promised to stand by you he don sit down
Man wey dey pursue him dreams dey don catch am
Watin dey worry this wan
You mo get nyash you dy form bad bitch
Well done full chicken
He promise to stand by you e don sit down
Bad guy studio on the wheels of steel
Written by: Brain Jotter
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...