album cover
God Abeg
27,391
World
God Abeg was released on February 10, 2023 by Blue Magic as a part of the album God Abeg - Single
album cover
Release DateFebruary 10, 2023
LabelBlue Magic
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Chukwuebuka
Emmanuel Chukwuebuka
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Omo, e be like say to make mama proud don dey hard o
Papa you go like proud?
Because, mama e be like say your own don dey hard o
This one wey my mentor dey say make I find am something
God abeg o
[Verse 1]
Na me first use this style take beg you
Others dey kneeldown (God Abeg)
Na me first use bitcoin take pay tithe
Other dey use cash (God Abeg)
Na me first use whistle speak in tongues
Others dey kabash (God Abeg)
Na me first like girl with a long teeth
Others dey like nyansh (God Abeg)
[Chorus]
Zaam okwu na prayer
Man wey broke na Zainab
Can you do me a favor (No)
Can you do me a favor
I say No
[Chorus]
Zaam okwu na prayer
Man wey broke na Zainab
Can you do me a favor (No)
Can you do me a favor
No (Ah)
[Verse 2]
Na me first came I saw I come bus
Others dey conquer (God Abeg)
Na me first enter club I shut up
Others dey shut down (God Abeg)
Na me first reverse for round about
Others dey turn around (God Abeg)
Na me first tie towel under jeans
Others dey wear pant (God Abeg)
[Verse 3]
Na me first use this style take beg you
Others dey kneeldown (God Abeg)
Na me first use bitcoin take pay tithe
Others dey pay cash (God Abeg)
Na me first use whistle speak in tongues
Others dey kabash (God Abeg)
Na me first like girl with a long teeth
Others dey like nyansh (God Abeg)
[Verse 4]
I left home to feed home
Even me wey left the home neva see food chop
Omo me I don dey go back home o
Anybody wey dey hungry make him sef left home
Make we dey left home
Home Alone
[Verse 5]
Na me first came I saw I come bus
Others dey conquer (God Abeg)
Na me first enter club I shut up
Others dey shut down (God Abeg)
Na me first reverse for round about
Others dey turn around (God Abeg)
Na me first tie towel under jeans
Others dey wear pant (God Abeg)
[Chorus]
Zaam okwu na prayer
Man wey broke na Zainab
Can you do me a favour (No)
Can you do me a favour
I say No
[Chorus]
Zaam okwu na prayer
Man wey broke na Zainab
Can you do me a favour (No)
Can you do me a favour (No, Ah)
God Abeg
Written by: Emmanuel Chukwuebuka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...