Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Folarinde Falana
Folarinde Falana
Lead Vocals
Victor Tareware Kpoudosu
Victor Tareware Kpoudosu
Background Vocals
Funmi Arewa
Funmi Arewa
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Folarinde Falana
Folarinde Falana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Producer

Lyrics

From a nigga man, show dem What she really want from a nigga man? Told her What she really want from a nigga man? Told her (Obah) What she really want from a nigga man? Told her What she really want from a nigga man? Told her What she really want from a nigga man? Told her What she really want from a nigga man? Told her What she really want from a nigga man? Told her Ayy Shebi na person wey no dey look road dey fall down? Pere (uh) As I penpele, as I penpele Shebi na person wey don give up, wey don fuck up? Ele (no) As I penpele, as I penpele I give you proper condition, no dey form (no dey form) And if dem want to confuse me, I give dem puzzle (give dem puzzle) As I be master for game, no be muscle (no be muscle o) E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow Parampe oh Dem dey blow me parampe oh Parampe oh Dem dey blow me parampe oh Parampe oh She dey blow me parampe oh Parampe oh Dem dey blow me parampe oh (Parampe) Monkey never dull whenever e don see banana to chop (chop) Kilo n wa so? Isokuso no dey bring result No try me, omo, you go test and test, you no fit reach my side (you no go fit reach my side) Kilo n wa so? Kilo tun so? No dey waste my time I give you proper condition, no dey form (no dey form) And if dem want to confuse me, I give dem puzzle (give dem puzzle) As I be master for game, no be muscle (no be muscle oh-ayy-ayy) E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow Parampe oh Dem dey blow me parampe oh Parampe oh Dem dey blow me parampe oh Parampe oh She dey blow me parampe oh Parampe oh Dem dey blow me parampe oh (Parampe) What she really want from a nigga man? Told her What she really want from a nigga man? Told her What she really want from a nigga man? Told her What she really want from a nigga man? Told her What she really want from a nigga man? Told her What she really want from a nigga man? Told her What she really want from a nigga man? Told her (What you really want?) Para-re-ra Ra-re-ra Ra-ra-re-ra-ra-ra
Writer(s): Folarinde Falana Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out