album cover
Modupe
album cover
Modupe was released on July 21, 2023 by Mavin Records/Blowtime Entertainment as a part of the album Trench to Triumph
July 21, 2023
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Intro]
Vibes
Ahhnn ahnn
Crayywayy
[Verse 1]
In my element, yeah
No time for páșčkáșčláșčmáșčsi, yeah
I know wetin I dey find, so me I no regret, yeah
The people wey I shenk, yeah
All the barnies wey I wreckless
We had such a good time
But the chapter ends here
When I wan chop, dem tell me stop se be (Se be)
Enemies wọn le be
I don tey for the street, o ti páșč
Yee yeee
You see, my matches don dey set (Dey set)
My kerosene don dey smell
When I light my fire, o ti zeh
[PreChorus]
I gat only one life oh
Make I just dey jogodo jogodo, till I go kpai oh
I gat only one life oh
Make I just dey lavida loca, till I go kpai oh
[Chorus]
Hii hiii
Mo dupáșč, fun Ọlọrun eh
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh
Yee yeee
Mo dupáșč, fun Ọlọrun eh
We no look like where we come from eh
Give thanks to the most high eh
[Verse 2]
Jejely jejely
O ya sun s'áșčyin
Jọ ma lọ báșč, ma lọ táșč (Ah)
áčąe you no dey see settings, agidigba person
Wa áčŁo ma jáșč, áčŁo ma jáșč?
Jejely jejely
O ya sun s'áșčyin
Jọ ma lọ báșč, ma lọ táșč (Ah)
áčąe you no dey see settings, agidigba person
Ọmọ ọpáșč, ọmọ ọpáșč, ọmọ ọpáșč
When I wan chop, dem tell me stop áčŁe báșčáșč (áčąe báșčáșč)
Enemies wọn le báșč
I don tey for the street, o ti páșč
Hii hiii
You see, my matches don dey set (Dey set)
My kerosene don dey smell
When I light my fire, o ti zeh
I gat only one life oh
Make I just dey jogodo jogodo, till I go kpai oh
I gat (Only one life oh)
Make I just dey lavida loca, till I go kpai oh
Hii hiii
Mo dupáșč, fun Ọlọrun eh
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh
Hii hiii
Mo dupáșč, fun Ọlọrun eh
We no look like where we come from eh
Give thanks to the most high eh
Mo dupáșč fun Ọlọrun lọrun, lọrun, lọrun, lọrun
Nothing wey my God no go fit do fit do, fit do, fit do
Them no fit hold my throttle throttle
'Cause I go dey move on oh, go dey match down oh, hmmm
Written by: Brown Joel, Chibueze Charles Chukwu
instagramSharePathic_arrow_outô€†„ copyô€…ô€‹Č

Loading...