album cover
Dele Nawa
album cover
Dele Nawa was released on May 20, 2022 by 3958754 Records DK as a part of the album Dele Nawa - Single
May 20, 2022
Label3958754 Records DK
LanguageEnglish
BPM96
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Awu
Itz P-fizzy the beat killer
My lady shey you dey feel me?
So many things on my mind its HIDDEN
Jekasoro, 33
Wetin I nor know make he nor KILL Me
This life nah too work, work
Nor come here dey talk, talk, talk
Nor follow dem talk talk talk ayeee
Nor follow dem talk talk talk o
DELE NA WA
DELE NA WA
DELE NA WA
DELE NA WA
DELE NA WA
DELE NA WA
DELLLEEEEEEE
I Say fine girl wey your mama go
Wey your papa
I Say fine girl wey your mama go
Wey your papa
DELE NA FINE GIRL
WEY YOUR MAMA GO
WEY YOUR PAPA
I Say fine girl wey your mama go
Wey your papa
She so fine, she so pretty
Everything about her is so beauty
Nah your face, nah your face i wan dey see without makeup girl
Nah your face I Wan dey see without make up girl
So pretty for you, so pretty for i say
DELE NA WA
DELE NA WA
DELE NA WA
DELE NA WA
DELE NA WA
DELE NA WA
DELLLLE
(Faint Backup)
Written by: Junior Ehmise Webber

Loading...