album cover
Grace
album cover
Grace was released on July 6, 2025 by 3958754 Records DK as a part of the album OldMe - Single
July 6, 2025
Label3958754 Records DK
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

(Dix the mister producer)
Ehmise
Your grace, na I DEY pray for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace
Your grace oh
Your grace oh
Your grace oh
Your grace oh
Your grace, na I DEY pray for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace
Them say me I no go make am
Them say me I no go prosper
Them say me I no go fire katapot and I say
Back to sender!
Them say me I no go make am
Them say me I no go prosper
Them say me I no go fire katapot and I say
Back to sender!
Now I know, NOW I know
Now I know wetin DEY SUP O
Now I know, Know I know
Now I know wetin DEY "CHELLE"
Know I know, Know I know
Know I Know wetin Dey Supp
Hey, hey hey hey hey
Hey, hey hey
"ORIBRUKUN" back to sender Eh
Your grace, na I DEY pray for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace your grace o
Your grace o your grace o
Your grace o
Your grace, na I DEY pray for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace, na I dey fight for
Your grace funke pakurumo
Pakurumo, my shuga girl
Alimo, pakurumo pakurumo my shuga girl
Tolani pakurumo pakurumo my shuga girl eh eh
Shuga girl ehh shuga girl
Pakurumo, pakurumo pakurumo my shuga girl
Alimo, pakurumo pakurumo my shuga girl
Tolani niii tolanii eeee eee
Is your boy Ehmise o
Your grace, na I DEY pray for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace
Your grace oh your grace o
Your grace oh your grace o
Your grace, na I DEY pray for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace, na I DEY look for
Your grace, na I DEY fight for
Your grace
Your grace
Your grace
Your grace
Written by: Junior Ehmise Webber

Loading...