Lyrics

Yeah yeah Eh yeah yeah E lele mama Eltee Mr Loverman Maria Give me time to understand Everything wey you dey talk I just want to know you more Know you more Maria No dey use me to dey form Tell me why you just dey frown I just want to know you more Know you more Maria Show me what you want I'll give Many many melodies Let us take detour Make I show you real love I won't let you go Go go Tell me make I know know know Will you show me real love Mmmm ahhh ojoro Baby girl you do me ojoro You tell me sey You'll come tomorrow But I see you with okoro Ojoro Ojoro So you likey okoro You get ojukokoro You get ojukokoro Maria Give me time to understand Everything wey you dey talk I just want to know you more Know you more Maria No dey use me to dey form Tell me why you just dey frown I just want to know you more Know you more E get as e dey do me For my body My body Ah For my body E get as e dey hold me For my body My body My body Lala kuku lala You turn me to your maga The way you use your barca I no go fit to counter I no want stress and no drama Call me I no answer Leave me and don't bother me Baby don't bother Maria Give me time to understand Everything wey you dey talk I just want to know you more Know you more Maria No dey use me to dey form Tell me why you just dey frown I just want to know you more Know you more Gimme that Gimme that Oh yeah yeah yeah Gimme that Gimme that Come give me more Gimme that Gimme that Come give me some more Gimme that Gimme that Give me some more Gimme that Gimme that Come give me some more Gimme that Gimme that Give me some more Gimme that Gimme that Come give me some more Gimme that Gimme that Gimme that Gimme that Gimme that Gimme that Baby gimme some more Gimme more Baby give me some more Gimme more
Writer(s): Ernest Ogaga Itiveh, Taiwo David Olowu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out