Lyrics

Fine geh Omo to shun you the vibe yeah The way you waka you dey blow my divine yeah Nobody touch you survive yeah Wambi Your eye dey give me the feeling Sey if I no comport you go win me Light of the world wey you carry You want give all to me Spiritual (Spiritual) Your body spiritual o (Spiritual) Love o Baby are we in love now Are we getting this love low Love low (Ouh) Love o Baby are we in love no Are we getting this love low Love low (Yeah) Girl come ride with me Let me fill your dreams Girl come ride for me Let me in your dreams baby Your eye dey give me the feeling Sey if I no comport you go win me Light of the world wet you carry You wan give all to me Spiritual (Spiritual) Your body spiritual o (Spiritual) Love o Baby are we in love now Are we getting this love low Love low (Ouh) Love o Baby are we in love now Are we getting this love low Love low (Yeah) Oh Oh Oh Oh, Oh, Oh Oh Oh Oh Oh, Oh, Oh
Writer(s): Rhema Osborne Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out