Lyrics

Gangster riddim Milliana Gucci down to my feet Yeh yeh yeah Gucci down to my feet Bad boy milli yeah them know who I be, yea Everyday na holiday o Na why me I dey gawulekpa 'cause the money dey o, oh na That's why dey hating on me, I done seen so much jealousy, yea But Me I no dey look uche face o Wetin dey my mind na only where d money dey so, Yeah yeah This life I go chop am, yeah And no time to dey check time, yeah And men dey dem go run am, yeah We don't stop, we go all night, yeah No be say na me do pass But I don't like what I don't like, yeah If you f*ck up omo na distance (Omo na distance o) Me I wan dey shayo oo, shayo 'Cause I no know tomorrow You see my lead oya follow Make I wash away your sorrow Shayo oo, Shayo 'Cause I no know tomorrow You see my lead oya follow Make I wash away your sorrow You know say my drip is foreign (Ahn Ahn) Everything I do is foreign (Ahn Ahn) Omotena Whine for d money You know say me I wan touch your body, Ye Oti kpe tan wa mi (won wa mi) So Tell me why you acting funny Yeah You no fit deny say the Boy too Sabi If you no know make you ask somebody oo, yeah yeah This life I go chop am, yeah And no time to dey check time, yeah And men dey dem go run am, yeah We don't stop, we go all night, yeah No be say na me do pass But I don't like what I don't like, yeah If you f*ck up omo na distance (Omo na distance o) Me I wan dey shayo oo, shayo 'Cause I no know tomorrow You see my lead oya follow Make I wash away your sorrow Shayo oo, Shayo 'Cause I no know tomorrow You see my lead oya follow Make I wash away your sorrow Ma Jaiiye mi Je je je Je je je Champagne le le o Ma lon ja kpelele, Oh na yeah Say Champagne lele kololo kpelele Wine me like a champagne lele No dey wine me, mo ma tonkelele Oh yeah yeah yeah Oh oh ooo oh Ceeza Milliana say Badman dey here so
Writer(s): Ceeza Milli Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out