Lyrics

Yeah-yeah, yeah-yeah Yeah-yeah (It's Kel p vibe) Ceeza Milli, Wene Mighty here (wene mighty here oh) Yeah, yeah, yeah, yeah Wa je, wa je, wa je (oh, woah, woah) Wa je, wa je, wa je (woah-woah-woah, woah, woah) Ceeza Milliana Spellz Omoge, I dey beg make your love no go pass me by (yeah, yeah) 'Cause I fit pai, my baby, if your love go pass me by My girl, e get so many things wey dey my mind But I no mind to take it slow, girl Maybe, you can take your time Woah e woah, this your love e dey ginger me January to December, baby I go love you, my girl, e no go tire me Say you go be my lover Mami, say I go be your lover Girl, I promise to dey with you Any season, any weather, we go dey together (yeah, yeah) You too sabi, you too sabi, baby oh Shey you go be a part of me? Baby oh Girl, I'ma make you proud of me, baby oh Say we could start a family, oh baby oh And I promise I won't lie, baby I'll never leave you in the dark I need you in my life, my baby oh Shey you go follow me, follow me? Wa je, wa je, wa je, ko ni gba Kino je, ma je, ma je, ko ni gba Jeje ma je, ma je, ko ni gba Yeah, yeah e, no, no no Follow me Wa je, wa je, wa je (oh, woah, woah) Wa je, wa je, wa je (woah-woah-woah, woah, woah) Wa je, wa je, wa je (koni gba) Duro no je, jeje Girl, e be you, e be you This afternoon level well well (after you na you) E be you uh, this afternoon level Every time, me dey po-po-po-po for your love (your love) And me dey call-call-call for your phone (yeah) Girl, beggi an-an-an-answer my phone (yeah) I want to kia maka do, do (yeah) E dey do me usie, usie weh (usie weh) Ala-do-da turi wo cele (cele) I no go remove, if you carry belle (carry belle) Na straight to your mama, ono mi kaje Ah baby mi gwan-gwan Biko baby, wiya make I spend money for you, no time 'Cause I don't wanna lose you, baby mi gwan-gwan, make we go Take ma body, nobody love you the way I be loving you Baby, say na only you, nobody make me feel the way you do, yeah Iburu nge magini kwasi o 'Cause as you see me my baby, I fit to pai for you (uhn, uhn) You too sabi, you too sabi, baby oh Shey you go be a part of me, baby oh? Girl, I'ma make you proud of me, baby oh Say we could start a family, oh baby oh And I promise I won't lie, baby I'll never leave you in the dark I need you in my life, my baby oh Shey you go follow me, follow me? Wa je, wa je, wa je, ko ni gba Kino je, ma je, ma je, ko ni gba (it's STG) Je je, wa je, wa je, ko ni gba Kin ma je, ma je, ma je Je, wa je, wa je, ko ni gba (oh, woah, woah) Kino je, ma je, ma je, ko ni gba (woah, woah, woah, woah-woah) Ceeza Milliana eh e (Wene Mighty here oh)
Writer(s): Charles Ifeanyi Bosah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out