Lyrics

Yeah, pero, ye-le-le-le, do-ba-de Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na You are so good to me You are so kind to me, yeah Jesus, Idi ebube Olu aka Gi di omimi, eh Imela eh Imedewom obim eh Imela eh Ihe Ina emerem ebuka Eh, Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na Whenever I call, You dey answer (Eh, You dey answer) Every time I pray, You dey hear me (Papa, You dey hear me) People wey know me before Dem dey ask me Which kind God be this? Before I ask, You dey do If I say make I see am oh You do another one Eh, who dey my back, Baba na You Ah, who dey my front, Baba na You Eh, see as You dey love me See as You dey make me shine o Jesus, idi ebube, ah Olu aka Gi di omimi Imela eh You have done so much for me, eh Imela eh You have done me well oh Eh, Jesus idi ebube, ah Olu aka Gi di omimi Imela eh You have done so much for me, ehh Imela eh You have done me well oh Eh, ta na neh, ta na neh, ta na-na Na You wey dey make me dey Ta na neh, ta na neh, ta na-na Your love dey do me Ta na neh, ta na neh, ta na-na I can hear the song of victory I can hear the sound of abundance Jehovah, You've been good to me You are the reason I can dance The stone that the builders rejected Is now the chief cornerstone oh I go follow You dey go You no dey confuse me, eh Eh, eh, eh, if I say make I see wetin You do (You do another one) If I say make I see wetin You do (You do another one) Even when I dey sleep oh (You do another one) Even when I dey eat oh (You do another one) Testimonies everywhere (You do another one) Miracles everywhere (You do another one) Eh, You do am for me oh (You do another one) Eh, You do am for my people (You do another one) You do am for me oh (You do another one) Eh, You do am for my people (You do another one) You dey do, do, do, do, do (You do another one) You dey do, do, do, do, do (You do another one) You dey do, do, do, do, do (You do another one) You dey do, do, do, do, do (You do another one) You dey do, You dey, You dey do, oh You dey do, You dey, You dey do, oh You dey do, You dey, You dey do, oh You dey do, You dey, You dey do, oh You dey blow my mind (You do another one) You dey blow my mind (You do another one) You dey scatter their plans oh (You do another one) You dey blow my mind (You do another one) You dey do, You dey, You dey do, oh You dey do, You dey, You dey do, oh You dey ha, ha, ha, ha, ha (You do another one) You dey eh, eh, eh, eh, eh (You do another one) You dey ha, ha, ha, ha, ha (You do another one) You dey eh, eh, eh, eh, eh (You do another one) You dey do, You dey, You dey do, oh (You do another one) You dey do, You dey, You dey do, oh (You do another one) You dey do, You dey, You dey do, oh (You do another one) You dey do, You dey (You do another one) Even when I shout (You do another one) Even when I cry (You do another one) Even when I pray (You do another one) You do another one, oh (You do another one) You do another one, oh (You do another one) You do another one, eh (You do another one) Right here, right now (You do another one) Right here, right now (You do another one) Testimonies everywhere (You do another one) Miracles everywhere (You do another one) (You do another one) Somebody shout (You do another one)
Writer(s): Frank Edwards Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out