Lyrics

P-SQUARE! Ok, Yeah iyahhh! Na tin dey... Craze! Jaiye ori mi Jaiye, Jaiye ori mi Jaiye ori mi (Yeah iyahhh!) Jaiye, Jaiye ori mi Ihe geme, Ihe geme eeh Ihe geme, Ihe geme eeh Ima nihe geme (Jaiye ori mi) Ihe geme eeh (Jaiye Jaiye ori mi) Ihe geme! (Jaiye ori mi) So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we Jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme (Jaiye ori mi) Ihe geme Put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we Jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme (Jaiye ori mi) Ihe geme-me-me-me Jaiye ori mi (eey!) Jaiye Jaiye ori mi (uh huh) Jaiye ori mi Jaiye Jaiye ori mi Eehh Je kan sa ma soro Je kan sa ma soro eeeh! Sebi na dem get their mouth Wetin dem like make dem talk I go dey live my life I go dey live my life If you try me You go chop breakfast You go chop breakfast (Ge geh!) Oh ooooh Oya put your hands up high I know you dey feel that vibe Cos I know get your time Say na money dey my mind Yeah If you no make am oh Wetin you gain? Brother wetin you gain! So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we Jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme (Jaiye ori mi) Ihe geme Put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we Jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme (Jaiye ori mi) Ihe geme-me-me-me Jaiye ori mi (yeah ee) Jaiye Jaiye ori mi (hey hey, uh huh) Jaiye ori mi (okay) Jaiye Jaiye ori mi Omo, na enjoyment We want shake body Tell dem e still dey body P-Square go make you soji Even though we too get money oooh! I go dey live my life I go dey live my life If you try me You go chop breakfast You go chop breakfast (Geh geh!) Oh ooooh Oya put your hands up high I know you dey feel that vibe Cos I know get your time Say na money dey my mind Yeah If you no make am oh Wetin you gain? Brother, wetin you gain! So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we Jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme (Jaiye ori mi) Ihe geme Put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we Jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme (ihe geme; Jaiye ori mi) Ihe geme (ihe geme) Ihe geme, Ihe geme eeh! Ihe geme, Ihe geme eeh! Ima Ihe geme, Ihe geme eeh! Ihe geme, Ihe geme eeeh!
Writer(s): Okoli Chinedu Izuchukwu, Ayodele Basil Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out