Music Video

Patoranking - Abule (Official Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Patoranking
Patoranking
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Patrick Nnaemeka Okorie
Patrick Nnaemeka Okorie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Alli Odunayo
Alli Odunayo
Producer
Telz
Telz
Producer

Lyrics

Fun-fun-fun Hold am tight Hold am jeje Go Funkula This is another 'tory oh, from my one Make I tell you wetin happen for Abule 'Bout this big party inside my abule I went there with my best friend Kunle Kunle dey there with hin girlfriend Shile Ghetto girls dem dey like takasufe So many pretty girls dey inside my mule I just dey wonder say, which kind party eh Everythin' yapa, everythin' dey Ahh, oshey I get many girls, wey dem dey come from Mowe AJ boys, dem dey like to throw-away Omo see gobe We just havin' fun We wan' carry on Crazy girls like Mega Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on That's why I hold am tight Hold am jeje (go) Hold am tight Hold am jeje (go) That's why I hold am tight Hold am jeje (go) Hold am tight Hold am jeje (go) Go Go Go Go Omoge whine am, you can do better Sweet gbedu from Ebute Metta All the way to Niger Delta Na we get am Plenty ololo Gyal'em enuff, ogologo I just want sharply take one photo Before the Baba dem tell us to go Ahh, oshey I get many girls, wey dem dey come from Mowe AJ boys, dem dey like to throw-away Omo see gobe We just havin' fun We wan' carry on Crazy girls like Mega Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on That's why I hold am tight Hold am jeje (go) Hold am tight Hold am jeje (go) That's why I hold am tight Hold am jeje (go) Hold am tight Hold am jeje (go) Go Go Go Go Go Go Go Go
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Stephen Alli Odunayo, Oyewale Emmanuel Olowe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out