Lyrics

I tell dem, I tell dem all me guys Say you be only girl wey dey Inna mi life Gina, Ode fe pami bayi You dey chuk me, shuku shuku like porcupine And I don dey used to your wahala I no fit get over your face and your palava In the morning we flock together Before we do one or two Say na war for night Oya baby duro nó I no fit say I no want this love no more Make we settle down, I no want su wo na Remember the promises ta jo só Oya baby duro nó Your body dey put me for tension Na Only you get my time and affection Remember the promises ta jo só Be my energy Na you be my remedy Ko se lo mi Number one no counterfeit Pour water for my head with koroba I need to swim in your love oroma Take me higher like sapele Water Ontop fire I dey chop your aroma I be obi you be my own chizoba Take you shopping make I gba debit alert I no go care if I brooooke Oya baby duro nó I no fit say I no want this love no more Make we settle down, I no want su wo na Remember the promises ta jo só Oya baby duro nó Your body dey put me for tension Na Only you get my time and affection Remember the promises ta jo só Be my energy Na you be my remedy Ko se lo mi Number one no counterfeit
Writer(s): Toheeb Adebayo, Toheeb Adebayo Yekini Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out