album cover
Friends
album cover
Friends was released on September 1, 2022 by Naija Ninja / EMPIRE as a part of the album Reality CHQ - EP
September 1, 2022
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

You can shayee...you can shayee nla.
Shayee you can shayee Jeje.
Naija Ninja.
Ehhyoo!!!!
Wholipa dancehall killer ID Cabasa
music rocket launcher.
Yeh yeh..
I want let you know it blow's my mind
Everytime I look around
And I see you you you.
True to God I mean am
It makes me smile oh
Everytime I look around
and i see you you you
I get friends wey dey hold me down ...i get
friends
When Rabba dey
I get friends wet dey hold me down ...i get
friends
When Yawa dey
I get friends for my inner circle . get friends
Bi O ba 0 kpa...lomo
Araye.
Bi o ba o bu le se...lomo
Araye.
Won ba ni lowo epko...lomo Araye.
Won bani la te jee...lomo
Araye...Äh
Lomo Araye 00.
I pray thunder fire all my enemies yesterday
But today i no fit find my friends, see gobe.
Could it be ..could it be
Mr Friend na enemy
We dey cliam family
For my back stabbing me
Se you say you got my back for Life
oh(bakasini)
But you dey my back with knife oh
As you see me so
I no like yawa oh
If na one friend i get
Better I get that one friend.
I want let you know it blow's my mind
Everytime I look around
And I see you you you.
True to God I mean am
It makes me smile oh
Everytime I look around
and i see you you you
I get friends wey dey hold me down ..i get
friends
When Rabba dey
I get friends wey dey hold me down .. get
friends
When Yawa dey
I get friends for my inner circle . get friends
Let's go into another underground spiritual
game.
RAP.
I get friends no dey call me your friend my
friend
I.ve seen friends wey dey
follow the friend girlfriend.
Fake friend wey dey follow them friend
pretend.
Fake friend wey dey follow them friend to
trend
Follow follow friend wey
Dey follow him friend Offendi.
Borrow borrow wet dey
Follow him friend for Fendi.
Loyal friend wey dey carry him friend defendii
Any matter he go carry him friend diffendili.
Fake friend wey dey fashii
Him friend for Bendii.
Good friend wey go dey with you till the Endili.
I get friends wey dey hold me down ... get
friends
When Rabba dey
I get friends wet dey hold me down ..i get
friends
When Yawa dey
I get friends for my inner circle . get friends
The End.
Written by: Olanrewaju Abdul-Ganiu Fasasi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...