Lyrics

I spend my money everyday on top woman I no care if she walk away to another man I am ready to be your mugu Your personal maga for life TY mix Sound Sultan Naija Ninjas It is a natural something When I see you do the strong thing Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday I no be cassanova but I like woman dem... ah ah I know you have a lover but help me hail your man dem I no be cassanova but I like woman dem I know you have a lover help me hail your man dem Omoge no be lie I dey reel in your soul I know you are one in a million soul Dash you anything even silver and gold No mean say I wan carry you go Omo everyday you killing them, you killing them o Natural things, no silicon o You giving men horn like a unicorn o But really don't get me wrong See No strings attached I go buy you diamond No strings attached I take you go shopping No strings attached Cause na wireless things No strings attached Eh oh oh No strings attached Make we just dance No strings attached So don't be thinking wrong No strings attached I only appreciate you as a wonderful work of God I spend my money everyday ontop woman I no care if she walk away to another man I am ready to be your mugu Your personal maga for life It is a natural something When I see you do me strong thing Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday I no be cassanova but I like woman dem... ah ah I know you have a lover but help me hail your man dem I no be cassanova but I like woman dem I know you have a lover help me hail your man Woman too fine I no fit economize you girl Going through pain You need a man wey go nice you girl No minimizing Sultan go maximize you girl Cause you deserve everything wey dey shine shine My girl Shey na BB Torch Or na BB Porsche Or na human hair Even in a rush Just to make you blush I go yan dust I go freestyle Just to make you smile In the mean time You're not mine We go feel fine But no kain On behalf of all the men Oya come make I spoil you o o I spend my money everyday ontop woman I no care if she walk away to another man I am ready to be your mugu Your personal maga for life It is a natural something When I see you do me strong thing Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday[ I no be cassanova but I like woman dem... ah ah I know you have a lover but help me hail your man dem I no be cassanova but I like woman dem I know you have a lover help me hail your man dem It is a natural something When I see you do me strong thing Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday Go shawty it's your baiday I no be cassanova but I like woman dem... ah ah I know you have a lover but help me hail your man dem I no be cassanova but I like woman dem I know you have a lover help me hail your man dem Hail your man dem... TY mix Hail your man dem Hail your man dem Hail your man dem
Writer(s): Olanrewaju Fasasi, Temitayo Ibotoye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out