Lyrics

Wavy I'm just doing a rap only tho', no chorus like (KASA) Go by the name Surrex S-U double R-E-X Wavegod, shiaa Ayy As I fresh dey like goods wey dem order from eBay Na e one mumu go dey one place see me start to dey hate Boys don suffer, no be small, brother man no be today Waka go meet better days, we no fit wait for am again I no actually come here to come sing anything I no be dashboard, no expect me to dash you anything Money choke for pocket I no fit sap anything Who talk say my rap no good, e never sabi anything 'Cause of one thing go lead to one thing Before you know another thing bring another thing If no be money, abeg no try reason me anything I just want more money, money dey gimme long thing Baba God na the plug but na niggas wey dey set the compass Their punchlines tiny die, measure it in millimeters I be like long ride, measure my rap in kilometers You no fit see me finish, I'm a book with many pages brah Music dey my body, my talent na carry come If no be for telegram, boys for carry gun I hold a gun taking a picture like I'm posing a threat These rappers see me and be like, "Boss, under your bonnet" Punchlines na fish, studio and beat na 'em be the net I get gees, it gets down when they connect For this rap game, I good, star player, me I be Messi Finish these rappers with punchlines, Spartacus, no mercy Before person see money, you need see pain and nemesis No need to come dey brag, I know wetin I use my eye see These people people know say I go blow, they wan' stick with me They take it carefully whenever they wan cap with me 'Cause money dey, na e make you dey laugh with me If money finish, you go ever fit sap with me? If I crack joke and then I broke, dem no go laugh If your money full for pocket crack joke, everybody laugh Because Dangote sef no be comedian But at a time yes, him joke dey funny 'Cause if you laugh well well and him notice you Two seconds you know say e no hard am, he can dash you money I no dey too talk, I be that kind rapper wey dey drop lines Wey make rappers dey call their mummy, come dey call their daddy Wavegod Okay, make we talk about street life Recently e get coinbase wey come, yes, na me load am Time reach to pull out, na Charlie hold am SOG wan come dey para for me Ontop bank wey him client remove, him still dey hala for me I tell am, "Guy, you dey mad? You dey para for me?" You know who I be, your coinbase be like saraka for me How I go dey talk, you go come dey hala for me You know say I be like aboki, coinbase na salah for me Rapper with the sauce I give them, one, two, three The road to good music, you need to come through me Punchlines be like God the father, I'm like God the son So these rappers normally they need to come through me Clean boy, dirty money Some of them dey talk say make I show them where I'm getting money God forbid bad say EFCC ask me where I'm getting money Abeg it's clean money I'm making You yourself you know like it's music I've been doing So no need to come dey talk much and go Why Surrex be like MTN? Na because You need to dey see me everytime like everywhere you go Me I wanna rule the fucking world, like say I be Glo Make we dey go These men wan talk, I hold their mouth, na once me I shut am You you know say your banny come club, na me rock am Ain't nobody better, oh yes, na me wey talk am Banny wey dem say na virgin, na Surrex nack am Oh yes, I dock am Like say na gun put am for pocket, yes, I dock am SARS dey front abeg Song don finish, gimme my phone
Writer(s): Success Cornelius, Surrex Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out