Lyrics

Warriors dey give everything Warriors no dey give up No retreat and no surrender I no fit give up As long as say I dey alive I no fit F' up Just believe me when I say I'm a believer. Warriors dey give everything Warriors no dey give up Just believe me when I say I'm never say never guy My dreams very large Dem don try make I kpai I wan buy benz But money no dey So me I wan secure the bag Oh my Go you bad ohh You bad oh You bad oh You bad oh Xcent you bad oh You bad oh You bad oh You bad oh You bad oh Que sera sera Whatever will be will be The future's not ours to see Que sera sera Que sera sera Bad boys All of us are Present Big boy Na me be the God sent Na we wey God send Success Greatness Na me wey God bless Came in a PICANTO But very soon I go soon go buy benz Like a single guy I go buy four door Make i scoop my guys I go still buy coupe For my shawty Make we bond In paradise Likewise life I suppose Dey follow okpo But I been no want Condition Fast and pray All na for promotion Everytime I fast and pray It must be for protection Many men lap for my camp But I must depend on God Hold Bible Xcent But I still Pam my tool I Dey stand gidigbam Who wan die Throway their hands up high Que sera sera What will be will be Don't you ever stop Chasing all your dreams This is your life to live
Writer(s): Ifejjanu Jude Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out