Lyrics

Yeah yeah yeah Yeah yeah Yeah Yeah naaah Kenah oh Fast car Fast car We dey ride pass Touch down You get swag I like that But no time for love plans omo One time one time I go give love and take back I don get some other plans I wan migrate and fly out tonight Foreigner I don't deal with basical Foreigner I don't deal with basical Foreigner I don't deal with basical Foreigner Me I no dey deal with I don't deal with basical Me I no dey deal with basical I don't dey deal with basical No basical No be everybody you go kele o Some fit put you for kele o For those ones make them chere o Oh oh oh Make them chere o I've been minding business on a daily Asking why I no like anybody o Ion even like to share my feelings Coz now I'm making mulla from a hobby I dont even care if person dey wey wan dey hate on me If you like you hate you go still see me for your televi I dont even care if person dey wey wan dey hate on me If you like you hate you go still see me for your televi Ginger Na my song wey dey make them dey ginger Carry me for head like ochuka Dance to my song dem dey sungba o Ginger Na my song wey dey make them dey ginger Carry me for head like ochuka Dance to my song dem dey sungba o Foreigner I don't deal with basical Foreigner I don't deal with basical Foreigner I don't deal with basical Foreigner Me I no dey deal with I don't deal with basical Me I no dey deal with basical I don't deal with basical No basical
Writer(s): Godslight Amadi, Thelma Ohazurike, Oghenekpabor Okoro Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out