Lyrics

(You've got the whole world in your hand) You've got the whole world in your hand Wetin pass you e no dey dey dey eh eh You've got the whole world in your hand Commando do do commando commando I get God and I get life Everything else e go work for me Me I no dey to dey run kiti kata (kiti kata) Na you make the favour follow me o You make the blessing come dey knock my door And if I want I go order o, order oooo Me no dey do forecasting (forecasting) Everything I want I order o Everything nice and smooth (I konw) E be like Didier Drogba Drogba o Me no dey do forecasting (forcasting) Anything I want I order o Everything nice and smooth E be like Didier Drogba Drogba o You've got the whole world in your hand (You've got the whole world in your hand) Wetin pass you e no dey dey dey You've got the whole world in your hand Commando do do commando commando Commander o yea yea Follow the lamb I dey see am the thing dey totori Na you tell me say my pikin when you need me make you dey call on me This na my confidence Every time I call you over competent I no need to komot from you you're the vine And I go dey steady dey tap am Me no dey do forecasting Everything I want I order o Everything nice and smooth (Yeah yeah) e be like Didier Drogba Drogba o Me no dey do forecasting Everything I want I order o Everything nice and smooth (Oh yeah) e be like Didier Drogba Drogba o You've got the whole world in your hand (ahh yo, whole world in your hand) Wetin pass you e no dey dey dey (dey dey dey) You've got the whole world in your hand Commando do do commando commando (commando) (You've got the whole world) You've got the whole world in your hand (You've got the whole world in your hand) Wetin pass you e no dey dey dey (dey dey one day, one day) You've got the whole world in your hand Commando do do commando commando Biko Kponu Chinasa oh Chinasaram okwu K'ibu Chineduuu Chinedum ije ka ibu Onye nsó Só gi macha ihe n'ile Commando do do ohh commando Biko Kponu Chinasa oh (biko Kponu Chinasa oh) Chinasaram okwu K'ibu Chineduuu (Chineduuu) Chinedum ije ka ibu Onye Nsó Só gi macha ihe n'ile Commando do do ohh commando You've got the whole world in your hand (Chinasaram okwu K'ibu) Wetin pass you e no dey dey dey (Chinedum ije ka ibu) You've got the whole world in your hand (só gi macha ihe n'ile) Commando do do commando commando
Writer(s): Greatman Takit Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out