Lyrics

I can never understand Wetin i do to deserve you You carry my matter for head Even the one wey no concern you Even i carry my leg enter wahalala You carry mba na ka dey find me And when you see me You carry me put for you shoulder And you start to sing for me for me Baby moh (baby my baby) Ima na love egbugom moh (this kind love e dey burst my brain) Ifunaya moh (you know say this one no be one chance eh) You know say I no fit to bobo you Baby moh (oh baby moh) Ima na love egbugom mo (da da da, da da da da da da) Ifunaya moh (ehhh) You know say I no fit to bobo you You say baby moh I got you, any enemy want to block my own You say, hello hello this is my baby Make nobody dare touch my baby oh Baby clo clo closer You know, you know I love you my baby Tell me what type of love is this girl Even when I enter wahalala You carry mba na ka dey find me (and when you see me wrapped my self na so you go) And when you see me You carry me put for you shoulder And you start to sing for me for me and you say Baby moh (oh baby moh) Ima na love egbugom mo (this kind of love e dey sweet my body) Ifunaya moh (you the love of my eye) You know say I no fit to bobo you Because of you I don dey gbes As you sit down on top my case Plenty better on top my plate And You Help me dey run my race And I been see I am inside your eyes This your loving e no be chise Sotey you come agree kpai chaii Even I carry my leg enter wahalala You carry mba na ka dey find me Baby moh Ima na love egbugom mo Ifunaya moh You know say I no fit to bobo yo
Writer(s): Prince Emmanuel, Samuel Onwubiko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out