album cover
Loyal
24
Afro-Pop
Loyal was released on August 11, 2022 by MYAIRPLAY as a part of the album Loyal - Single
album cover
Release DateAugust 11, 2022
LabelMYAIRPLAY
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
King Bernard
King Bernard
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eze Bernard
Eze Bernard
Lyrics

Lyrics

Tei
Tade
Nadede lade
King Bernard
Shuga!
Body o gara o
Nfana ibaga
Me i no go ever do you yawa o
Body designer o
Love no be fake no be china o
Your body draw like rubber rubber rubber
You no go kill me omo
Looking sexy in my bed
I gat nothing else to say
I just wanna take your pains away
And take my pains away
Make e dey go
Only you na you be my nwantiti mi ah
Fine like tomato, nwantiti mi ah
Only you na you be my nwantiti mi ah
Fine like tomato my nwantiti mi ah
Loyal my baby low
Loyal my baby low
Loyal my baby loyal (hmm)
Loyal my baby low
Loyal my baby low
Loyal my baby loyal
Shey if i give you lamba you go chop am
Make them no believe the matter
See i go die for your love oh
All of the people wey disturb oh
Make water carry em comot ooh (hmm)
Looking sexy in my bed
I gat nothing else to say
I just wanna take your pains away
And take my pains away
Make e dey go
Only you na you be my nwantiti mi ah
Fine like tomato, nwantiti mi ah
Only you na you be my nwantiti mi ah
Fine like tomato my nwantiti mi ah
Loyal my baby low
Loyal my baby low
Loyal my baby loyal (hmm)
Loyal my baby low
Loyal my baby low
Loyal my baby loyal
Written by: Eze Bernard
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...