Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
King Bernard
King Bernard
Performer
COMPOSITION & LYRICS
King Bernard
King Bernard
Composer

Lyrics

Shuga! E get two women wey dey for my corner Them dey do like cinderella If I show them anaconda Them go pararan the matter Pekele Pekele Arugbo je gbese if I see big yansh I go chop am Leave the matter for mathias I go make you dance gala Wetin we never do Wetin we never see No party if we never show Which kele we never run Wetin we never do Wetin we never see No party if we never show Which kele we never run Brother Bernard eii eii Brother Bernard eii eii Brother Bernard eii eii Brother Bernard eii eii Omo duro, wa ba mi soro Sewa je ko wa le, base on the matter paste me your aza Make I transfer transfer Ogini ogini ogini o Them just dey look me like cinema Oya come to the front and display Make I dey spray on your waist! Wetin we never do Wetin we never see No party if we never show Which kele we never run Wetin we never do Wetin we never see No party if we never show, Which kele we never run Brother Bernard eii eii Brother Bernard eii eii Brother Bernard eii eii Brother Bernard eii eii
Writer(s): King Bernard Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out