Credits

PERFORMING ARTISTS
Lyta
Lyta
Performer
BhadBoi OML
BhadBoi OML
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Lyta
Lyta
Composer
BhadBoi OML
BhadBoi OML
Composer

Lyrics

[Intro]
Whoa, whoa, yeah
This is OML
Say dem call me Lyta na na
Ayy ayy yeah
Ayy ayy ayy
[Verse 1]
Let your body bounce on me
Girl you just dey confuse me I swear, oh ohh
Ɔdɔyewu come for me
Your body bad your body bad
[PreChorus]
You put a spell on me, whoa whoa
See I dey feel highray with your figure 8
(Be like you don't know me small)
(Omotena what's up?)
So, Omotena what's upping, yeah yeah?
[Chorus]
Instead baby come closer
Na their business and busybody
Instead baby come closer, oh yeah
Na their business and busybody, oh yeah yeah yeah
[Verse 2]
Lalẹ Satide wey I go party
Say she wanna rock she wanna gum body
Say she no wan go say na normal thing
Say make I give her 'til 4:30 yeah
So I dey feel highray with your figure 8
Omotena what's up?
Oh my mama sit down
[PreChorus]
See I dey feel highray with your figure 8
(Omotena what's upping?)
So, Omotena what's upping?
[Chorus]
Instead baby come closer (Instead make we come closer)
Na their business and busybody (Na their business and busybody)
Instead baby come closer yeah (Instead baby come closer)
Na their business and busybody oh, yeah yeah yeah
[Outro]
Instead baby come closer
Na their business and busybody
Ma lọ gbọ nnkan t'ọn sọ (Ma lọ gbọ nnkan t'ọn sọ)
Lalẹ Satide wey I go party
Say she wanna rock she wanna gum body
Say she no wan go say na normal thing
Say make I give her til 4:30 yeah
Written by: BhadBoi OML, Lyta
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...