album cover
Mariana
2,254
World
Mariana was released on May 20, 2022 by Dawn Records / Dvpper Music as a part of the album Mariana - Single
album cover
Release DateMay 20, 2022
LabelDawn Records / Dvpper Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Meeza
Meeza
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Meeza
Meeza
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Funwon
Funwon
Producer

Lyrics

[Verse 1]
She get the vibe and I can’t deny
Make nobody even try my wife
She gat the keys to my home and life
Home and life
Oh Mariana
I don dey fall girl I no go lie
I no dey shy girl I'm into you
E don dey do me like deja vu
Me and you
Oh Mariana
[PreChorus]
Maria maria
I get one girl for my yard wey dem call Maria(Maria)
She a ten ten over ten
I no fit on gen
Girl your light e dey draw like ila
Ọmọ to n dan, Maria
I’m always on time
Anytime wey you dey for my yard
She a ten ten over ten
I no fit on gen girl your light e dey draw like ila
[Chorus]
Oh mama oh oh (Mariana)
Oh mama lele (Mariana)
Oh mama oh oh (Mariana)
(Ana ana ana ana ana)
Oh mama oh oh (Mariana)
Oh mama lele (Mariana)
Oh mama oh oh (Mariana)
(Ana ana ana ana ana)
[Verse 2]
Mariana Mariana
O girlie no lemme rara
Girl if you gimme chance I go focus on you
Girl I go sing do mi mi fa fa
Slow down with me(Slow down) slow down with me (Slow down)
Everytime I want your body on mine
Girl you should go down with me (Slow down)
No damu mi
Baby girl I want your body on mine all night
[PreChorus]
Maria maria
I get one girl for my yard wey dem call Maria(Maria)
She a ten ten over ten
I no fit on gen
Girl your light e dey draw like ila
Ọmọ to n dan, Maria
I’m always on time
Anytime wey you dey for my yard
She a ten ten over ten
I no fit on gen girl your light e dey draw like ila
[Chorus]
Oh mama oh oh (Mariana)
Oh mama lele (Mariana)
Oh mama oh oh (Mariana)
(Ana ana ana ana ana)
Oh mama oh oh (Mariana)
Oh mama lele (Mariana)
Oh mama oh oh (Mariana)
(Ana ana ana ana ana)
[Outro]
(Maria maria)
(I get one girl for my yard wey dem call Maria)
(She a ten ten over ten)
(I no fit on gen)
(Girl your light e dey draw like ila)
(Ọmọ to n dan, Maria)
(I'm always on time)
(Anytime wey you dey for my yard)
(She a ten ten over ten)
(I no fit on gen girl your light e dey draw like ila)
Written by: Meeza
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...