Credits

PERFORMING ARTISTS
Myjohni
Myjohni
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nwanegbo John Favour Curtis
Nwanegbo John Favour Curtis
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
orktavebeatz
orktavebeatz
Producer

Lyrics

Kilometer
Intro
U already know ooo
MyJohni ehhh
Kilometer x4
Verse1
I no Dey lie
Achoro m I nu
I started low
Now I don get level
U call me fool
Cause I no follow u
Na person boo
Wey u wan Dey hm m
God’s call me I I no wan Dey miss am
Am feeling fly
Going high like a missle
I roll with 4 but na 2 wey be realer
Badboys say we jxt wan Dey chill out
Me I don run kilo
Kilometer
Gets so high on the low
Kilometers
Badboys just wan chill o
Kilometers
Shey u knw I get ma silo
Kilometers
Me I done run kilo
Kilometer
Searching for ma sounds on d low
Kilometer
Mk better money come make we chill ooo
Kilometer
I live my life cause na yolo
Kilometer
U don start am
I give u vibes u want kill
I no fit die
No be now U go feel am
U wan start am
I give u vibes u want kill
I no fit die
No be now U go feel am
I light up ma rizze
And ah burn up ma pain
Ah keep up steady chasing on my mind
Money for ma mind
Any maga want to Dey Jonse
I gee dem run mk dem face o
Na ma win me Dey chase
Closing deals on a dark day
Kilometer
Now I live d lavida
Bigger ****
My bills I Dey fut am
Come Kilometer
No fit tell on a ****
Am a winner
U know am a winner
Take me bk to the days I no get
I swr to God say na Benz or nothing
Sweet boy coat am in zanoti
I fall for u
U tell u na virgin
Chai
U no mean am
Sick philiomina
U Dey form for a ****
y u kill am
Kilometer x4
SBstudioboss
Written by: Nwanegbo John Favour Curtis
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...