Lyrics

For a long time o Me have been running my race For this kingdom o Them dey feel my vibes Me i nor dey look their face o Anytime i enter the stage o My rhythms dey scatter the place o Na my turn to shine for the race o Give me that grace Wey go make a man crase Oluwa give me that grace Wey go make a man gbes o Give me that grace Wey go make a man crase Oluwa give me that grace Wey go make a man gbes o I trusted a lot of people Na dem con dey pray for downfall Them say i nor go rise but my beans don done Them wan know my way but i change style o The time wey the money nor come Them say dem nor know me Now wey the money don come Them want to gum body Give me that grace Wey go make a man crase Oluwa give me that grace Wey go make a man gbes o Give me that grace Wey go make a man crase Oluwa give me that grace Wey go make a man gbes o Everything I do I dey thank God o Anything i sell is a market o All over the place them dey call on me o Them dey call on me Give me that grace Wey go make a man crase Oluwa give me that grace Wey go make a man gbes o Give me that grace Wey go make a man crase Oluwa give me that grace Wey go make a man gbes o Me i nor dey look their face o Anytime i enter the stage o My rhythms dey scatter the place o Na my turn to shine for the race o Is your boy yp on the microphone again On the microphone again
Writer(s): Yvng Praiz Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out