Lyrics

Ohh, wetin go kill a man na billing oh Oh, oh-oh-oh (you wan hear gbedun?) Majeeed baby, ohh (Supa) I get ten k for aza (oh, no) And my padi wan borrow the raba My shawty wan do data My mama call me later, she need funds oh For this kind matter Na me be my one and only comforter And if I say no raba (mo gbe) Omo them go shoot my leg catapult oh But I go live life I go chop life My brother, yawa no dey end Yawa no dey end Oh, I go live my life Oh, I go chop my life 'Cause yawa no dey end Yawa no dey end, yeh Yeah, I made a million dollars (chill) Now I'm tryna make some billion dollars (opor por por por) Be like anytime wey I climb one ladder E get another one wey go take me higher, higher oh E no dey end But I go gbadun my life 'til the end If you been get oh Dem a your friends oh If you no get oh Dem a go shenk oh Sometimes you gotta sip and drink palm wine You dey hustle, you must get time to wine and dine 'Cause one day all man must to kpai So my guy make you live your life But I go live life (oh no) I go chop life My brother, yawa no dey end Yawa no dey end (no dey, no dey) Oh, I go live my life oh (oh, no, no, no) Oh, I go chop my life 'Cause yawa no dey end (yawa no dey end) Yawa no dey end (yawa no dey end oh) But I go live life (pon deck) I go chop life My brother yawa no dey end Yawa no dey end (no dey end oh) But I go live my life Oh, I go chop my life 'Cause yawa no dey end Yawa no dey end Billing opor por por Opor ju (Ahh, it's Mr. Shady on the mix) (Dream Empire)
Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, Godwin Ifeanyi Emmanuel, Joseph Ekeh Chiaka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out