album cover
Them Say
249
Afro-Beat
Them Say was released on April 14, 2023 by CHUKIE HAUZ ENTERTAINMENT as a part of the album Uncommon Common Sense - EP
album cover
Release DateApril 14, 2023
LabelCHUKIE HAUZ ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Lyrics

[Intro]
Ahh oh-oh ahh
Oh-oh-oh ahh
Oga Network on this
Towncrier have come
[Chorus]
Dem say, you say, I say (I say)
Say dem say (Dem say)
Social media say (Social media say)
Everybody say (Dem say)
Dem say, you say, I say (I say)
Say dem say (Dem say)
Social media say (Social media say)
Everybody say (Dem say)
[Verse 1]
Fear person wey dey tell you say oh (John tell am say)
Na him go still go tell John say (Say you tell am say)
Panadol for another man headache no be my thing
E don tey wey we know say worm cover hook na trap for fish
I no wan hear say na when I come they begin find head of fish
Na why I dey mind my business, you fit call am selfish (Dem say)
The good dey here, the bad dey here
All of them na same cloth they wear
All of them dey laugh for here
I no know who be who
[Chorus]
Dem say, you say, I say (I say)
Say dem say (Dem say)
Social media say (Social media say)
Everybody say (Dem say)
Dem say, you say, I say (I say)
Say dem say (Dem say)
Social media say (Social media say)
Everybody say (Dem say)
[Verse 2]
Did you really say that I say that they say?
Cos they say that you say that I say
Say na them tell me say
Where me I dey tell you say them say?
Fear person wey dey tell you say oh (John tell am say)
Na him go still go tell John say (Say you tell am say)
Person matter no be my matter
I get matters wey really matter
If the matter no really matter
Then the matter no be my matter
Mohammed say (I say)
Na lie we dey say (Dem say)
Na social media say (Social media say)
No be government say (Dem say)
Written by: Evans Ifeanyibema
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...