Credits

PERFORMING ARTISTS
Icezy
Icezy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Isaac Akanno
Isaac Akanno
Composer

Lyrics

Ya yah hmm mm oh wo wo wo
Hmm ahh ya ya yah
Make una come see
my melanin girl wey dey turn up
Gimme sweet love like I don’t know why oh
Any any time she dey turn up
Cutie put it down like my vibe is on slow mode
I like it low when your down low
Girl u turn on me make me feel like a ghost mode
Cutie put it down make ah go low
(Oh wo wo)
The way she whine and go down low
And then she love my collabo
This kind loving you dey do me Japa
This kind of body way dey do like rubber
(Rubber holy water)
kpalanga “na you dey do me kpalanga
I no fit shout i no fit scream hosanna
But this kind body e dey do me wonders
( I Wonder, holy water)
Oh nah, Shey u no go leave my side?
Yes Odo me i no go leave ur side
Early early momo i no go leave u slide (ahhn ahhn)
Oh nah, me i no go leave ur side
I say odo me i no go leave ur side
Early early momo i no go leave u slide (awww awwwn)
 
Ah never talk she don dey pipe in
She gimme lovin like say na fighting
This kind of body e fit to kpai me
I know the cappings so ah give her lovin
No wonder why all of my guys dem dey ask me
Who be that shema wey dey for side wey dey give me green light
Ah swear her body e dey green light at night
The way she whine and go down low
And then she love my collabo
This kind lovin you dey do me Japa
This kind of body way dey do like rubber
(Rubber holy water)
kpalanga “na you dey do me kpalanga
I no fit shout i no fit scream Hosanna
But this kind body e dey do me wonder
( I Wonder holy water)
Oh nah, Shey u no go leave my side?
Yes odo me i no go leave ur side
Early early momo i no go leave you slide (awww awwwn)
Oh nah, me i no go leave your side
I say odo me i no go leave your side
Early early momo i no go leave you slide (awww awwwn)
With your kalakuta something
Girlie put it on me oh
Put it on put it on put it on me oh
With your kalakuta something
Girlie put it on…
Oh ah yah yah
Written by: Isaac Akanno
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...