Lyrics

I sit down inside of the rain I sit down with my sugar cane I sit down for one place dey crack my brain Because Osaze no gree carry me Say it's only for family Na that day I dey ponder if na my friend If no be over sabi wey dey make you wonder Gimme reason up till now I never hear any answer I no want to battle you I banter only with Sapa I no wan go realize say you sef no be my brother Because I shiver when I'm cold Bad belle dem and co My eye red like Liverpool I'm never walking alone Whenever I am low I light up my Igbo My eye red like Liverpool I'm never walking alone I'm Never walking alone According to the book of first theselonica You're no longer my nigga Gone are the days if you reason me I go share am like pizza Back then you dey run you dey sare wa gba Partial amnesia Na the only reason wey you fit to give for this ridiculous lamba If no be over sabi wey dey make you wonder Gimme reason up till now I never hear any answer I no want to battle you I banter only with Sapa I no wan go realize say you sef no be my brother Because I shiver when I'm cold Bad belle dem and co My eye red like Liverpool I'm never walking alone Whenever I am low I light up my Igbo My eye red like Liverpool I'm never walking alone I'm Never walking alone
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out