album cover
OMG
album cover
OMG was released on February 6, 2023 by Hit Zone Under Exclusive License to emPawa Africa Limited as a part of the album Authentik
February 6, 2023
LabelHit Zone Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
LanguageEnglish
BPM104
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Oh my God o
You chuk me for back o
Oh my God o
I no understand o
Oh my God o
You chuck me for back o
Oh my God o
I no understand o
See mehn I met a fine girl on Monday
Say she go like vibe on Tuesday
Na ma side wey she go like dey from Wednesday to Sunday
Ehh yeah, yeah, yeah
Take it easy, you might never find a real man like me
I be Segun quality, I go give you plenty
I say e be plenty
You have the time of your life if you do me gently
You might never find a real man like me
Segun quality and baby e be plenty
I say e be plenty
You have a time of your life if you do me gently
I dey look your back
As you dey for my side
Ah! E mi o jen ki mo ona ile
Cos I don't do Shaka
I dey look your back
As you dey for my side
Ah! E mi o jen ki mo ona ile
Coz I don't do sha
You claim say you bad (Oh yes)
I bet you want me back ( Oh yes)
Check say you be na man (Oh yes )
Abeg no waste my time ( Oh yes )
You dey claim say you bad o
You no want make I pack go
Check say you be na man o
Talk to me, talk to me o yes (Oh my God o)
You chuk me for back o
Oh my God o
I no understand o
Oh my God o
You chuck me for back o
Oh my God o
I understand o
Huh! working overtime
I see you got the time
But you know that actions don't lie
And baby you know my type
I no go lie you bad o
But me I like it like that o
Anyhow I go dey your side o
You be my commando
You know I like it like that o
Baby boy you bad oo
Anything I go dey your side o
My commando, bad o
Oh my God o
You chuk me for back o
Written by: Daniel Benson, Larinette Tatah Bailly
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...