album cover
Don't Shout
33,948
World
Don't Shout was released on October 27, 2022 by Jadon Shatta Entertainment as a part of the album Sounds from the Slums
album cover
Release DateOctober 27, 2022
LabelJadon Shatta Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Larruso
Larruso
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ridwan Abdul Rafiu
Ridwan Abdul Rafiu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Caskeysonit
Caskeysonit
Producer

Lyrics

[Chorus]
Don’t shout
Low key (Lowkey)
No loud am
Don’t say (Don’t say)
You keep mute dem think say you fail (You fail)
Tap Instagram caption loading (Loading)
No pain, no gain (No gain)
Me wey dun suffer now I come give space (Give space)
Blessings follow the boy don't hate (Don't hate)
Congratulate and wait for your turn
[Verse 1]
Alhamdullilah
I no dey rush small small I go make ham
The money dey but you say you no get ham
The money dey but you say you no go do ham
Hmm (Ok)
We nice up
Kilon so (Kilon so)
We dey the beach side you know wossop
Kilon shele make we light up
Tell Skilli beng mi a de whap whap
[Verse 2]
We dey Ireland we dey catch cruise
Me and my boys we dey wan booze (Wan booze)
We don't want no bad mood (Naa)
We want things we no wan juice
We just want to shayo
We just wanna turn up
Nobody fit kill our vibe (Vibe)
We no want no yaawa
Anywhere the money dey me I dey there
Dey, dey (Me I dey there)
Anywhere the money dey me I dey there
Dey, dey (Me I dey there)
Anywhere the money dey there
Dey, dey (Me I dey there)
Anywhere the money dey me I dey there
Dey, dey (Me I dey there)
[Verse 3]
You thug, I'm thug
You bad I’m worse
You mad, I’m psycho
We dey go mad, I get e boys for the junction
If you fuck up you go see grungs
Do anyhow you go see anyhow
You owe me now you for pay me now
I dey pull up with my boys
With the Range and G Wagon
[Chorus]
Don’t shout
Low key (Lowkey)
No loud am
Don’t say (Don’t say)
You keep mute dem think say you fail (You fail)
Tap Instagram caption loading (Loading)
No pain, no gain (No gain)
Me wey dun suffer now I come give space (Give space)
Blessings follow the boy don't hate (Don't hate)
Congratulate and wait for your turn
[Verse 4]
Alhamdullilah
I no dey rush small small I go make ham
The money dey but you say you no get ham
The money dey but you say you no go do ham
Hmm (Ok)
We nice up
Kilon so (Kilon so)
We dey the beach side you know wossop
Kilon shele make we light up
Tell Skilli beng mi a de whap whap
[Verse 5]
We dey Ireland we dey catch cruise
Me and my boys we dey wan booze (Wan booze)
We don't want no bad mood (Naa)
We want things we no wan juice
We just want to shayo
We just wanna turn up
Nobody fit kill our vibe (Vibe)
We no want no yaawa
Anywhere the money dey me I dey there
Dey, dey (Me I dey there)
Anywhere the money dey me I dey there
Dey, dey (Me I dey there)
Anywhere the money dey there
Dey, dey (Me I dey there)
Anywhere the money dey me I dey there
Dey, dey (Me I dey there)
[Outro]
Caskeys on it!
Written by: Ridwan Abdul Rafiu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...