Lyrics

After dem kill person Dem go come dey do like innocent Kilowade ati fed up E don reach mek we break up The money no dey reach person And e hard for a poor man to dey give person Ijo wo gan la fe wake up E don reach mek we break up Omo some don dey Japa si America La vida loca oo Aarira later visa lo n gba de Canada But if we Japa for the matter Who go solve the matter oo I tell them never boat lon wo dey Italy Se won fe kaama jiya ni Ola Eledua nii Suffer for kill person eh eh Oye ka maa bizza ni Lola Alawurabi (Chants) Sapa (kooda) Sebi tori e ni mo se n sapa (kooda) Bi Omo tio ni rich papa (kooda) Awon girls woah won fimi gapa (kooda) Sapa (kooda) Inside my Caba (kooda) You no dey hear better tungba (kooda) Who you wan come dey use gapa (kooda) Ise mii Teba ti ba mi ri ise mii Ke wa pe mi kaa ma lo Tori mi o ni se lorrrr It's allowed Many thing's allowed Kin se bi ka jagba ka maa lorr Tori p'o nise lowo Omo some don dey Japa si America La vida loca oo Aarira later visa lo n gba de Canada But if we Japa for the matter Who go solve the matter oo I tell them never boat lon wo dey Italy After dem kill person Dem go come dey do like innocent Kilowade ati fed up E don reach mek we break up The money no dey reach person And e hard for a poor man to dey give person Ijo wo gan la fe wake up E don reach mek we breake up Se won fe kaama jiya ni Ola Eledua nii Suffer for kill person eh eh Oye ka maa bizza ni Lola Alawurabi (Chants) Sapa (kooda) Sebi tori e ni mo se n sapa (kooda) Bi Omo tio ni rich papa (kooda) Awon girls woah won fimi gapa (kooda) Sapa (kooda) Inside my Caba (kooda) You no dey hear better tungba (kooda) Who you wan come dey use gapa (kooda)
Writer(s): Omolara Nurudeen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out