Music Video
Top Songs By Joejo
Credits
COMPOSITION & LYRICS
JOSHUA USIWOMA
Songwriter
Lyrics
Ọlọrun
Blanc Lion dey here
Make money catch cruise
Make money catch cruise
Just make the money
Catch cruise
Make money catch cruise
Make money catch cruise
Make money catch cruise o
Make money catch cruise
Make money catch cruise o
Chop o chop life
Shayo no dey for heaven o
Chop o chop life
Even bible self e talk am o
Chop o chop life
Shayo no dey for heaven o
As you dey work o
Make you chop life o
Anything dem like
Make dem talk i dey do
I dey do my thing
Skelesku skelesku ah
Shey you wan dance igbedu
Your body banging
Sexy la boo yeah
Bhadman dey o
Joejo bhadman dey here so
As i dey o I go dey burst una
Mentally o now.
(Yebo)
Chop make i chop my own
Man no dey chop alone know
(Yebo)
Chop make i chop my own
As you dey work o
Chop life o
Chop o chop life
Shayo no dey for heaven o
Chop o chop life
Even bible self e talk am o
Chop o chop life
Shayo no dey for heaven o
As you dey work o
Make you chop life o
Make money catch cruise
Make money catch cruise
Just make the money
Catch cruise
Make money catch cruise
Make money catch cruise
Make money catch cruise o
Make money catch cruise
Make money catch cruise o
As we dey work am
We dey work am
We dey give am
We dey give am
We dey get am
We dey smile
As you dey work the work
Make you ease your stress
With the hmm hmm ahan
Abobi know say
God e dey your side
When You get am clear
As you dey work o
Chop life o know
(Yebo)
Chop make i chop my own
Man no dey chop alone know
(Yebo)
Chop make i chop my own
As you dey work o
Chop life o
Chop o chop life
Shayo no dey for heaven o
Chop o chop life
Even bible self e talk am o
Chop o chop life
Shayo no dey for heaven o
As you dey work o
Make you chop life o
Make money catch cruise
Make money catch cruise
Just make the money
Catch cruise
Make money catch cruise
Make money catch cruise
Make money catch cruise o
Make money catch cruise
Make money catch cruise o
Yeahhhhhhh
(Bebetu bebetu bebetu)
Oooooooooooh yeah
Hmmm hmmm
Chop Life o know
Writer(s): Joshua Usiwoma
Lyrics powered by www.musixmatch.com