Lyrics

(Yay no wahala) Olorun (Yay no wahala) Blanc lion dey here (Yay no wahala) (Bebetu bebetu bebetu) Make money catch cruise Make money catch cruise Just make the money Catch cruise Make money catch cruise Make money catch cruise Make money catch cruise o Make money catch cruise Make money catch cruise o Chop o chop life Shayo no dey for heaven o Chop o chop life Even bible self e talk am o Chop o chop life Shayo no dey for heaven o As you dey work o Make you chop life o Anything dem like Make dem talk i dey do I dey do my thing Skelesku skelesku ah Shey you wan dance igbedu Your body banging Sexy la boo ah Bhadman dey o Joejo bhadman dey here so As i dey o I go dey burst una Mentally o now (Yebo) Chop make i chop my own (Yebo) Man no dey chop alone know (Yebo) Chop make i chop my own As you dey work o Chop life o Chop o chop life Shayo no dey for heaven o Chop o chop life Even bible self e talk am o Chop o chop life Shayo no dey for heaven o As you dey work o Make you chop life o Make money catch cruise Make money catch cruise Just make the money Catch cruise Make money catch cruise Make money catch cruise Make money catch cruise o Make money catch cruise Make money catch cruise o As we dey work am We dey work am We dey give am We dey give am We dey get am We dey smile As you dey work the work Make you ease your stress With the hmm hmm ahan Abobi know say God e dey your side When You get am clear As you dey work o Chop life o know (Yebo) Chop make i chop my own (Yebo) Man no dey chop alone know (Yebo) Chop make i chop my own As you dey work o Chop life o Chop o chop life Shayo no dey for heaven o Chop o chop life Even bible self e talk am o Chop o chop life Shayo no dey for heaven o As you dey work o Make you chop life o Make money catch cruise Make money catch cruise Just make the money Catch cruise Make money catch cruise Make money catch cruise Make money catch cruise o Make money catch cruise Make money catch cruise o (Yay no wahala) (Bebetu bebetu bebetu) (Yay no wahala) (Yayno wahala) (Yay no wahala)
Writer(s): Usiwoma Joshua Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out