Lyrics

As you hear the beat, know say we bout to lockup di system (system) Everytime I dey give dem (jejeli) Drinks in adundance Gyaldem whine to the instrumental yeah yeah So tell me what's the issue with you baby? Tell me wetin money can't do Couple thousand in my pants in a bundle Pretty girly wanna sit on top mi bamboo Oh baby no do like say you dey fear fear fear Why you dey so far away, I want you near near near This your skintight, It dey make I tear tear tear The way you whine body make me say woah Oh I'm So high Got a pretty baddie on me Me I really wan poke her Poke her Cos she got a body so nice Her body like Coca Cola Girl mi love when you throw it back oh baby Baby oh baby Baby Oh my fera Oh my feranmi Baby sumo Baby sumomi You dey ginger You dey ginger me And I know you like the tins wey dey on my teeth Sha mi nogbo Sha mi nogbo Baby come twa me lolo Want to water you with all the racks and kobo Odoyewu just fa ma mi Oh fa ma mi This your body wey fit kill person You go make I spend all my money Ah girl s3 wo nim No be ordinary things wey I fit do Oh I'm So high Got a pretty baddie on me Me I really wan poke her Poke her Cos she got a body so nice Her body like Coca Cola Girl mi love when you throw it back Oh baby (baby) Baby (baby) Oh baby Baby Mi si odo tell me anything you want from me Body of a queen, like Beyoncé Show me your finger, make I put a ring on it Lo Lo Lo I go love you till heaven Come check it Swipe up mi card and purchase Anything you want you know say badman fit get it Me I no fit spend my money on another person But I like you My My Only you a fit for my life So i'll be riding for you till I die Baby hop in my ride Baby shut down the town with your... Oh I'm So high Got a pretty baddie on me Me I really wan poke her Poke her Cos she got a body so nice Her body like Coca Cola Girl mi love when you throw it back Oh baby Baby Oh baby Baby
Writer(s): Raphael Camidoh Attachie, Uche B Ogbonnaya, Nicholas Edem Coffie, Osei Akoto Adjei Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out