Lyrics

Baby, there's some things I go do till I die No we no dey care about what they say (They say yeah) Ey, ey Wetin dey dey want from my bebe Bebe yeah Tell them say we taya dema dede (Dede yeah) Wey tin them wan know at all oh Wona love no be them a matter oo Because baby, There is some things I go do till I die Like say I go love and protect your pride (So baby don't mind them) Baby, there are some things I go do till i die Like say i go dey by your side for life Because you are my babe eei eei You are my babe eei eei You dey make I dey go crazy eei eei Wanna make you my lady eei Tell me what you want I go do for you babe.eei You are my babe eei You dey make I go crazy Wanna make you my lady Because baby, There is some things I go do till I die Like say I go love and protect your pride (So baby don't mind them) Baby, there are some things I go do till i die Like say i go dey by your side for life Because you are my babe eei eei You are my babe You are my babe You are my babe Tell me what you want I go do for you babe This one is for you and only you Cos dem no wan see me and you and... Edey pain dem say dem no be you So ebe talk dem dey talk So forget dem babe This one is for you and only you cos Dem no wan see me and you and Edey pain dem say dem no be you So ebe talk dem dey talk So forget dem babe Baby, everyday you dey on my mind You know I go dey by your side If dem say loving you go be crime Then make dem come take me to jail my baby... Everyday you dey on my mind You know I go dey by your side If dem say loving you go be crime Then make dem come take me to jail my baby Honestly, we no dey care about what they say They say eei yea eei eei Weytin dem dey want from my babe Babe eei yea eei eeei Tell dem say we taya demma dede Dede eei yea eei eei Weytin dey wan know at all oo Wonna love no be demma matter aah Baby, there are some things I go do till i die Like say I go love and protect your pride Baby, there are some things I go do till i die Like say i go dey by your side for life Cos you are my babe For life For life You are my babe For Life For Life You are my babe For Life For Life Cos you are my babe For Life For Life For Life For Life For Life (uh, yeah, yeah, yeah) For Life For Life For Life (uh, yeah, yeah, yeah) For Life For Life For Life (uh, yeah, yeah, yeah) For Life For Life For Life (uh, yeah, yeah, yeah)
Writer(s): Chisom Obinna Onyeke, Joseph Mensah, Prince Aboagye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out