Lyrics

I wan see your face ohh Where uno dey No time for anybody I wan see your face oh Hey baby don't worry die for your case oh I go marry you Apart from money baby nah you I dey chase oh Well I already tell you lie lie no be lie ehh Why you want to tell me bye bye bye oh oh Oh my baby tell me why, why, why, ah Whatever be the case oh baby don't go away When I see your smile edey really bust my brain ohhh hmm Don't love me later 'cause I no go dey so hmm Love me now love me make I love you Ohh my baby girl you don't know I go take you go where everybody don't know And if you want money I go give you momo Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar Yeah eh Akweley baby don't worry I go marry you just be ready Baby don't worry Akweley baby your body ohh Nam pɛ yɛde hmm Matwɛn wakyɛ (Another another) Oh my baby girl you don't know I go take you go where everybody don't know And if you want money I go give you momo Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar Kɛ etey shie lebi olige baby Nah money on my mind You dey send me but I no go goz I no go go, I no go go, I no go go Nah only you baby i fit to save you Bra bra bɛgyegye me so oh Baby bɛ gyegye me so oh Agorɔ bɛyɛ dɛ a efi anopa wate Talk say oh me with party Sɛ me fom wo ah, fakyɛmi wate Fakyɛmi wate nti me fom wo ah fakyɛmi wate Hey if you don't know ne ma hemo Ketsia lebi kɛshi gbekɛ two o'clock baby If you don't know if you don't know Oh my baby girl you don't know I go take you where go where everybody don't Know and if you want money I go give you momo hmm Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar Odo yewu eh nada me odo yewu eh nada me Na mese me dɔ wo ah ɛyɛ foreign oh Na mese medɔ wo ah ɛyɛ foreign oh Wutso praa nam mi se woni If ebe ego swallow dollar cheddar Me I fit carry every weight oh eh yeah Asem bie ni I go fit to carry only for life Maame Abena Na me frɛ wo a brɛku brɛku Wonkone me mpena wonko ne me mpena I give you chance oh bra bɛgye wo ticket Take a trip down my heart I wan see your face oh When you go dey No time for anybody I wan see your face oh Make I craze oh Baby make I craze Oh my baby girl you don't know I go take you where everybody don't know And if you want money I go give you momo hmm Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar
Writer(s): Alex Wasiliev Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out