album cover
Copurate
album cover
Copurate was released on December 9, 2022 by Shaba Entertainment as a part of the album Copurate - Single
December 9, 2022
LabelShaba Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Baby what you doing ka jo lo gbe body
My honey and my chocolate o
Body of a Goddess only one person carry
My honey and my Eminado
I cannot go without you Abegi Make you Copurate o
I dey beg i dey beg dey beg beg beg
Na beg u dey beg o
I cannot go without you Abeg Make you Copurate o
I dey beg I dey beg dey beg beg beg
Na beg u dey beg o
Tell me Wettin be the thing
Wey dey make your body shine
I want to buy a dousing for you
I like the way you dress what’s your favourite wear
I want to buy Versace for you
Come gimme those things you got from your mother
You know am nice
I will give you no trauma
Body of a goddess only one person carry
My honey and my Eminado
I cannot go without you Abeg Make you Copurate o
I dey beg u dey beg dey beg beg beg
Na beg u dey beg o
I cannot go without you Abeg Make you Copurate o
I dey beg u dey beg dey beg beg beg
Na beg u dey beg o
Baby what you doing ka jo lo gbe body
My honey and my chocolate o
Body of a Goddess only one person carry
My honey and my Eminado
Written by: Joshua Iniyezo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...