album cover
Odogwu
album cover
Odogwu was released on November 21, 2025 by Get More Entertainment as a part of the album Orobola The Debut Album
November 21, 2025
LabelGet More Entertainment
LanguageEnglish
BPM80
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Aruka
Odogwu no dey worry
No dey calculate
Order casamigos make we celebrate o Everytime we enter we dey cordinate
Na person wey get money dem dey appreciate o
I dey live my life
I no dey send nobody
Me I no dey hear word
If e no be money
And I swear to God this year
We making money
See my yard o bullion van o
If e no be money better keep quiet
Na who no get money go dey chop diet
Na man wey no get money go dey kiss and tell
See my yard o bullion van o
Odogwu no dey worry
No dey calculate
Order casamigos make we celebrate o Everytime we enter we dey cordinate
Na person wey get money dem dey appreciate o
Odogwu no dey worry
No dey calculate
Order casamigos make we celebrate o Everytime we enter we dey cordinate
Na person wey get money dem dey appreciate o
Money wey we get no go finish
Bad belle no go see us finish
Anytime we enter we go shut it down
And you know say low key we dey run this town
If e no be money better keep quiet
Na who no get money go dey chop diet
Na man wey no get money go dey kiss and tell
See my yard o bullion van o
Odogwu no dey worry
No dey calculate
Order casamigos make we celebrate o Everytime we enter we dey cordinate
Na person wey get money dem dey appreciate o
Odogwu no dey worry
No dey calculate
Order casamigos make we celebrate o Everytime we enter we dey cordinate
Na person wey get money dem dey appreciate o
Written by: AKINWUMI MICHEAL IBUKUN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...