Lyrics

I no oh dey do again I no dey do again Dennyb oh ohh E no dey hard E dey body Ooo oh eh Aya aya You said I'm not your type That I don't have the paper Then I showed you my love Because I no fit pretend am I nearly murder for your case I no know say u be player Now you want to come back to me Because I don dey okay And so me I say I no do again Say me I no want u again ooh I no do again Me and my baby we dey okay I love my own bebe Make you no come here Come pour sand Inside my garri So I no do again Comot body I can't tell wetin be your mindset I gave u love u took it for granted I comot body for all the girls Gave you my all Yet played me like grandtheft My babe sweet And she choco like a milo And ah She get everything for body oh And ah I no fit leave am for you biko I no need all your dramas again I remember the things I do for you oh And ah Your love e turn me to mumu oh And ah you chop my small money And tuwama I no need All those dramas again oh So me say I no do again I no do again I love my own bebe So I no do again Mo ni pe I no do again Say me I no want you again I no do again Me and my baby We Dey okay I love my own bebe Make you no come here Come pour sand Inside my garri So I no do again Nwga biko Kwara ngwuo ngwuo gi oh I no want do again oh You dey mess with my mind oh I swear you mess With my emotions ye I no oh dey do again I no know say you no love me oh I no oh dey do again I no know say you no love me
Writer(s): Dennis Bartholomew Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out