Listen to Good News by Henrisoul

Good News

Henrisoul

Afro-Beat

Lyrics

Rhythm for your soul Henrisoul Ouiiii Gooood Neeeews Every day to many story We dey see for Insta blog o (Insta blog o) Twitter must to buzz Tik tok go dey talk Face book fake news Google no fit save you Everything about you Is written in his Word And that is your true reality Identity ooo God is doing good good things God is doing great great things Everywhere I go Good News Everything I do Good News Omo no casting down Good News As a benefit boy I receive Good News This year Good News This month Good News o Omo this week Good News Today today day day day I receive Good News Believe it and receive it Good News Speak it Good News In your business Good News Over your children I receive Good News One thousand go fall by your side Good News Ten thousand fall by your right Good news o Holy Ghost my odeshi Good News Them no dey see me I receive Good News Like a tree Im planted I stand gidigba gidigba Okosisi I can never be uprooted ooo I dey kampe kampe Omo mo kpon kpi You be the river wey dey rush you no fit run dry oooo Osin mmri atata okem mmri ne bu ogbwe You be the God wey dey heal Sickness doctor no fit heal ooo Ogwo oria miracle worker one The evil the enemy planned Is working in my favour (working in my favour) Bad man wan to erase me But with your grace you dey raise me When gbege e dey happen for the front We go dey for the back o (dey for the back o) With our eyes we go see the reward of the wicked ooo (na so) Everywhere that I go go go go Good News Everything I do ooooo Good News Good Good News ooooo Good News As a benefit boy o I receive Good News This year Good News This month oooo Good News Omo this week Good News Today today ooo I receive Good News Good News With your eyes you will see it Good News With you ears you go hear am ooo Good News Believe it receive it I receive Good News In my business oooo Good News In my house eh eh eh Good News o In my family family Good News I Receive ooooo I receive Good News Cause you dwell in the secret place Of the most high Good News You are under the shadow of the Almighty yeah yea Good News I receive Good News In your going out Good News And in your coming in Good News o You are covered by the blood of the lamb Good News Receive it I receive Good News
Writer(s): Ifeanyi Henry Orji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out