Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Bright Oyim
Bright Oyim
Songwriter

Lyrics

Datti datti datti da Weitn person never see Shaye na who getti ten figures Na him person dey call boss Datti datti datti daaaa Weitn person no go seeeee Shaye na who getti ten figures Na him person dey call boss Ebi like say u never see something Dem never show u shege for de jungle For ahmadu bello way usainbolt no loose guard Ebi like say u never see something Dem never show u shege for de jungle For ahmadu bello way usainbolt no loose guard Bring the kush smoke it up My eye don dirty Bring the kush smoke it up My eye don dirty My head ma shoulder ma knees and ma toe My head ma shoulder ma knees and ma toe My head ma shoulder ma knees and ma toe My head ma shoulder ma knees and ma toe Abro if you no calm yourself, you go collect Etisalat on top of your face, and when e connect You no go know your locate, wait, even your wallet And if your head dey worry you since then e go correct Too many people be thinking dem kari craze, till 'em jam real kolo Shey you see that short broda wey dey barb thick molo You go fear crase Last time i jam dis golo Beta nodding wey e carry stain ma brand new polo Its a hard knock life nwa gbadoo anya Men ga eri gi olu pasa iga afu ndi mgbajiaka Fa ga akpo gi blaad but ihie fa ga eli gi olu Broad day light, and enwelo onye ga etinye onu. Ebi like say u never see something Dem never show u shege for de jungle For ahmadu bello way usainbolt no loose guard Bring the kush smoke it up My eye don dirty Bring the kush smoke it up My eye don dirty My head ma shoulder ma knees and ma toe My head ma shoulder ma knees and ma toe My head ma shoulder ma knees and ma toe My head ma shoulder ma knees and ma toe
Writer(s): Bright Oyim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out