Music Video

Rema - Reason You (Lyric Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rema
Rema
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Alex Lustig
Alex Lustig
Songwriter
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
80root
80root
Producer
LNK
LNK
Producer
Alex Lustig
Alex Lustig
Producer

Lyrics

Another banger Oh, omo 'nwa' Are you taken or are you available? Girl, I no dey whine you If to say I no see anythin' in you I no go reason you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you I no go reason you, I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu? Tell me, what can I do? If to say I no see anythin' in you I no go reason you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you I no go reason you, I no go reason you Won dè pè mí lò òmògọ' I don turn laughin' stock to my friends Say superstar boy like me, for one girl, I just dey fool myself You are special to me I no fit reason you less You dey shack me like Pami from the day wey I see you Melanin shinin' I love that dress and the person in it In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit Ọmọgè, anythin' you want I go give you like say I be genie And the way you dey move, e be like say you get boyfriend? I say make I ask you Oh, omo 'nwa' Are you taken, or are you available? (Are you available?) Girl, I no dey whine you If to say I no see anythin' in you I no go reason you (I no) I no go reason you, I no go reason you I no go reason you (I no) I no go reason you, I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu? Tell me what can I do? (Can I do) If to say I no see anythin' in you I no go reason you I no go reason you, I no go reason you (I no) I no go reason you I no go reason you, I no go reason you Girls dey find me unto globally You see me first hand and you no come lobby The thing dey muzz me And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic Girl, I'm sorry on behalf of everybody Shey na money, take am, baby, kilo kanmi? Melanin shinin' I love that dress and the person in it In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit Omoge, anythin' you want I go give you like say I be genie And the way you dey move, e be like say you get boyfriend? I say make I ask you Oh, omo 'nwa' Are you taken or are you available? Girl, I no dey whine you If to say I no see anythin' in you I no go reason you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you I no go reason you, I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu? Tell me, what can I do? If to say I no see anythin' in you I no go reason you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you I no go reason you, I no go reason you
Writer(s): Divine Ikubor, Alexander Lustig, Leon Krol, Gianluca Berluti Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out