album cover
Sapa
10
Afro-Beat
Sapa was released on February 24, 2023 by Busanga Music as a part of the album Hear Me Out - EP
album cover
Release DateFebruary 24, 2023
LabelBusanga Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Raphael Somaila Ibrahim
Raphael Somaila Ibrahim
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
My grandpapa dey tell me sey
Busanga you for hustle
He said if you no get money
The gal dem see you monkey
[PreChorus]
If you no get money, he must be lazy
If you get money, he must be useless
If you no get money, no talk sey you sexy
For family gathering, you no be the chairman
If you no get money, he must be lazy
If you get money, he must be useless
If you no get money, no talk sey you sexy
For family gathering, you no be the chairman
[Chorus]
Ugly person no dey
Ebi sapa wey catch you my brother
Brother you for hustle o
One day you go sexy o
I say, ugly person no dey
Ebi sapa wey catch you my sister
Sister you for hustle o
One day you go sexy o
[Refrain]
If you no dey fit to talky smooth like this
Make the raba kwacha dollar talk for you
Fuck the person wey dey talk sey money no be joy
Money no be joy deɛ a me se wɔyɛ toy

[Verse 2]
Da da da, da da da da da
Da da da, da da da da da
Da da da, da da da da da
Da da da, da da da da da, da da
Written by: Raphael Somaila Ibrahim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...