Lyrics

No one is slicker Oh oh yeah yeah yeah Oh o oh o oh See i been get one kelee wey no want vibe See that gele she just wan fly She want the things i no fit buy See that kele just dey one kind But i get one kele wey just want vibe See that kele she just my type She dey support all day all night She want the things my money fit buy You gats sabi now o O o o o Yeah yeah yeah Sey you know Na that one sabi now O o o o And you know Yeah yeah yeah See na that one sabi now You make me sogun di ogo ji You playing mind games with this your body As long as sey you go dey for me I make sure i give you my money You make me sogun di ogo ji You playing mind games with this your body As long as sey you go dey for me I make sure i give you my money O o o o See la You make me sogun di ogo ji You playing mind games with this your body As long as sey you go dey for me I make sure i give you my money You make me sogun di ogo ji You playing mind games with this your body As long as sey you go dey for me I make sure i give you my money O o o o Niphkeys on the beat
Writer(s): Unknown Writer, Ayodele Ibukunoluwa, Buju Bnxn Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out