album cover
Mess Up
album cover
Mess Up was released on February 10, 2023 by Blissnaija as a part of the album Mess Up - Single
February 10, 2023
LabelBlissnaija
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Girl u dey mess up my medulla
I wonder what u do me
Girl u dey mess up my medulla
I wonder what u do me
Girl your beauty
Burst my IQ
I like u omo
I like u
If I catch u ah..
Na to hide u
Palliative mm..
Father thank u
Nda leti
D r m
S f m
Today today
Nda leti
D r m
S f m
Today today
Girl u dey mess up my medulla
I wonder what u do me
Girl u dey mess up my medulla
I wonder what u do me
She sweet pass wine..
I don drunk
Head don knock
For the love oh
Everyday you’re my option
Pretty girl from the North side
Haddisah body bad, like the spark now
For you girl I dey outside
burst like cannon
Kele bad she dey burst like cannon
Only girl wey dey blow my mind oo
Wey dey blow my mind oo
burst like cannon
Kele bad she dey burst like cannon
Only girl wey dey blow my mind oo
Wey dey blow my mind oo
Girl u dey mess up my medulla
I wonder what u do me
Girl u dey mess up my medulla
I wonder what u do me
Written by: Bliss Naija

Loading...