album cover
Emotion
2
Alternative
Emotion was released on December 1, 2023 by Blissnaija as a part of the album Emotion - Single
album cover
Release DateDecember 1, 2023
LabelBlissnaija
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
blissnaija
blissnaija
Performer
COMPOSITION & LYRICS
blissnaija
blissnaija
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
blissnaija
blissnaija
Producer

Lyrics

See….
I say I know wetin I been Dey face
For your case
and that
Make me retrace my steps
See…..
I asked wetin be this
girl you Squeeze your face
And that
make me come Dey
My lane
Now I know wetin been sup
With that guy u call ur ex
And I know is not his fault no
See I try I no fit talk
10 days I no fit chaw (chop)
And I cry I no fit shout no
God abeg
Take this one away
I no fit go back to my vomit
I no Dey craze
God abeg
Take this one away
I no fit go back to my vomit
I no Dey craze
Them don do me dirty for this side
Mumu me fight for person
Wey no love me rara
Middle finger to the feelings
And I hope you F me back
Next WCW I go post my mama
Now I know wetin been sup
With that guy u call ur ex
And I know is not his fault no
See I try I no fit talk
10 days I no fit chaw
And I cry I no fit shout no
God abeg
Take this one away
I no fit go back to my vomit
I no Dey craze
God abeg
Take this one away
I no fit go back to my vomit
I no Dey craze
Written by: Bliss Naija
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...