album cover
God Abeg
5
Music
God Abeg was released on February 3, 2023 by The Craft Music as a part of the album God Abeg - Single
album cover
Release DateFebruary 3, 2023
LabelThe Craft Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
Amba Music
Amba Music
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Amba Music
Amba Music
Songwriter

Lyrics

Wetin be, wetin be dis
God Abeg I don’t wanna be a mechanic
I wanna be a baller!
AMBA
 
Me I want Dey ball
I no want to Dey dull
So many many things Dey sup
I no want involve
So
 
God Abeg oh, Abeg oh
I Wanna be a baller, a baller
Don’t wanna be mechanic, mechanic
I wanna be a baller….ohhhh
 
I want to Dey ball to Dey ball
So many things e dey sup..e dey sup
I no want suffer at all o..no..no
Me steady grinding all night long
Me wanna go on a shopping spree
Vacation Santorini
As me I be baller, my currency na dollar
I\'m not spending naira no more no, no, no
Sapa try to chase me I jakpa
Now I Dey count my blessings e Yakpa
 
Me wanna live my life
I no want stressing no, no, oh
Everyday of my life
I just want flexing oh, yeah, yeah
Sapa try to chase me I jakpa
Now I Dey count my blessings dem Yakpa
Started chasing only money na my rabba
Wen I pull up anywhere I be baba
So many Keleh dem Yakpa oh (Yakpa oh)
I no want reason their matter oh (Matter oh)
Written by: Amba Music
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...